P-Square - Personally - Tekst piosenki, lyrics - teksciki.pl

21.06.2013

58

Rap,R&B,Afrobeat

Tekst piosenki
Personally personal personally Personally personal personally (Verse 1:Psquare) Personally i rock your body I promise you go home You won’t tell your daddy I’ll give it to you like you’ve never had it Swimming chin chin like speaking Chinese Ehn… na wetin be this Baka boomboom…na wetin i see Saga.. And she no wan gree She talk say no wan leave (Chorus:) Eh I no go lie The things wey dey my mind When i see you dancing girl You got me high And if you want to try Gbege go dey tonight Cos i’m in the mood As long as you feeling the groove I go deal with you Personally ….eh Personal personally.. aah aah aah aah Personally ….eh Personal personally.. I go deal with you Personally ….eh Personal personally.. aah aah aah aah Personally ….eh Personal personally I go deal with you I go deal with you (Verse 2:Psquare) Personally.. professionally.. I see what you’re doing intentionally Girl me want it physically So give it to me give it to me radically Emotionally.. psychologically You’re turning me on biologically Sexually.. dramatically And she talk say she no wan leave (Chorus:psquare) Eh I no go lie The things wey dey my mind When i see you dancing girl You got me high And if you want to try Gbege go dey tonight Cos i’m in the mood As long as you feeling the groove I go deal with you Personally ….eh Personal personally.. aah aah aah aah Personally ….eh Personal personally.. I go deal with you Personally ….eh Personal personally.. aah aah aah aah Personally ….eh Personal personally I go deal with you I go deal with you (Verse 3:Psquare) Girl exceptionally The reason na spiritually Money speaking So drastically Magically.. internationally Haba..habatically Grammar… na for dictionary Saga..but she no wan gree She talk say she no wan leave (Chorus:psquare) Eh I no go lie The things wey dey my mind When i see you dancing girl You got me high And if you want to try Gbege go dey tonight Cos i’m in the mood As long as you feeling the groove I go deal with you Personally ….eh Personal personally.. aah aah aah aah Personally ….eh Personal personally.. I go deal with you Personally ….eh Personal personally.. aah aah aah aah Personally ….eh Personal personally I go deal with you I go deal with you
Tłumaczenie
Brak

Najnowsze teksty piosenek

Sprawdź teksty piosenek i albumy dodane w ciągu ostatnich 7 dni