Olamide - Olamide feat. Peruzzi - Unconditionally - Tekst piosenki, lyrics - teksciki.pl

Olamide feat. Peruzzi - Unconditionally

Olamide

Carpe diem

08.10.2020

33

Pop

Tekst piosenki
[Intro] I’ve been trying to let you know That girl i got you so put it on cruise control My heart go kpo kpo kpo di kpo di kpo Waiting for you to show Make i no loose control [Chorus] I don’t need lighter Girl you body blaze Honey , unconditionally you high me Your body fire Your body blaze Honey, unconditionally you high me [Verse 1] Yeah, can’t wait to see you again When you not around My heart go dey ache e go dey pain I don finish iboprophane Every pharmacy for my area don sabi my name I don tire to dey complain My doc no wan see me anymore He thinks that I’m in insane Naijabet chop my money I no even feel anything Omo shame no dey Na you wey dey occupy my mind I no understand but na you get the under wey i stand E come be likes say i dey mad People come dey look me like kanye when we dey wear maga heart You keep making me better That’s why i’d never Try to replace you with another I’d always be your shotgun Ride to the end with you Till the wheels fall off I know that i made a couple of decisions that im not proud of So i knew i had to buckle up and my money doubled up Though I’m more concerned about all of that feeling that you buckled up Don’t wanna fuck shit up Cos what we got is so beautiful Girl i been there done it all I don’t want nothing from none of this girls Mehn girl na you go always be my number one [Pre-Chorus] I’ve been trying to let you know That girl i got you so put it on cruise control My heart go kpo kpo kpo di kpo di kpo Waiting for you to show Make i no loose control [Chorus] I don’t need lighter Girl you body blaze Honey , unconditionally you high me Your body fire Your body blaze Honey, unconditionally you high me [Verse 2] See, what we got good and i dont want to blow that Been in your corner and i never sold out I’m sick of games and i don’t want to go back Affection and love i be giving you all that Obstacles, hard times and problems are always going to come But we’d rise above them If money issue come I’d be here to solve them Everything i own in my life you own them Yeah, Mi saka su kasa King of the jungle lion Mufasa Anytime you call you know say i go answer The love that i got for you is colossal Fly go Hawaii to turn up Go Chicago for spa Breakfast in LA I hate paparazzi but i love to dey beach So if we wan chill we go fly to more beach Lavida loca na we dey ball We go shop till your feets can’t move no more You know balling is lifestyle But we no like to buga anybody we for close the store Oya jaiye ori e si mi loron Chop the life of your head on my neck oloun Them mayweather no do pass like this E pain them cos they no fly like this [Pre-Chorus] I’ve been trying to let you know That girl i got you so put it on cruise control My heart go kpo kpo kpo di kpo di kpo Waiting for you to show Make i no loose control [Chorus] I don’t need lighter Girl you body blaze Honey , unconditionally you high me Your body fire Your body blaze Honey, unconditionally you high me
Tłumaczenie
Brak

Najnowsze teksty piosenek

Sprawdź teksty piosenek i albumy dodane w ciągu ostatnich 7 dni