Olamide - Greenlight - Tekst piosenki, lyrics - teksciki.pl

01.10.2020

32

Pop

Tekst piosenki
[Intro] Shaba daba di Dibi dibi dibi da Dibi daba di Dibi dibi dibi ayyy Olamide oo baby olamide Olamide oo baby olamide (Give them) [Chorus] Omoge omoge Wetin dey sup (ahan) I dey wait, i dey wait For you to give me sign Give me the , give me the Give me the green light Make we dey , make we dey Make we dey fire down Kilode, kilode Why you dey dull (ahan) I no dey, I no dey like to dey blow my mind Give me chancе make i show you how I feel Treat you special likе a queen Cool down make we fire down [Post-Chorus] O ya ya Oya oya oya O ya ya Oya oya oya O ya ya Oya oya oya O ya ya Oya oya oya Give me the green light O ya ya Oya oya oya O ya ya Oya oya oya O ya ya Oya oya oya O ya ya Oya oya oya Give me the green light [Verse 2] Omo before you know it takes two to tangle Make we dey close like olupan and palm groove Baby no hide How you dey feel You want love Scared of heartbreak Of heartbreak I know You say I look like casanova For those wey I love baby I go hard Na woman wey no love Na hin go break heart Omo no go end the film i no start Shori, na you be the one i wan dey Jneck Dey connect to your wifi Glo ulimited If you give me third place I'd get addicted Throwway groundnut from karashim straight to the net Magbe tibi sa Ka ma pra pra na pana pana Magbe tibi sa Ka ma zi gi zou zagou zagou Magbe tibi sa Ka ma fi igi gba ka fi igi gba Magbe tibi sa Ka ma mu furawa bi mufuta [Chorus] Omoge omoge Wetin dey sup (ahan) I dey wait, i dey wait For you to give me sign Give me the , give me the Give me that green light Make we dey , make we dey Make we dey fire down Kilode, kilode Why you dey dull (ahan) I no dey, I no dey like to dey blow my mind Give me chance make i show you how I feel Truth , you special like a queen Cool down make we fire down [Post-Chorus] O ya ya Oya oya oya O ya ya Oya oya oya O ya ya Oya oya oya O ya ya Oya oya oya Give me the green light O ya ya Oya oya oya O ya ya Oya oya oya O ya ya Oya oya oya O ya ya Oya oya oya Give me the green light [Verse 2] Omo before you know it takes two to tangle Make we dey close like olupan and palm groove Baby no hide How you dey feel You want love Scared of heartbreak Of heartbreak I know Magbe tibi sa You know it takes two to tangle Magbe tibi sa Close like olupan and palm groove Magbe tibi sa How you dey feel You want love Magbe tibi sa Of heartbreak Of heartbreak I know [Chorus] Omoge omoge Wetin dey sup (ahan) I dey wait, i dey wait For you to give me sign Give me the , give me the Give me that green light Make we dey , make we dey Make we dey fire down Kilode, kilode Why you dey dull (ahan) I no dey, I no dey like to dey blow my mind Give me chance make i show you how I feel Treat you special like a queen Cool down make we fire down
Tłumaczenie
Brak

Najnowsze teksty piosenek

Sprawdź teksty piosenek i albumy dodane w ciągu ostatnich 7 dni