Tekst piosenki
[Intro] Yeah My nigga... die for nothing, ah My nigga... die for nothing, ah Die for nothing, ah My nigga... die for nothing, ah My nigga... die for nothing, ah My nigga... [Refrain] Oluwaburna, ehn-ehn, Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye, ehn-ehn, Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye, ehn-ehn, Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye [Verse 1] This one na gbedu wey dey ja pata Me, I no get time, I dey da pada Dada cover my face, calling me Lagbaja Biggie man, wey no dey wear agbada Ahn ahn (Tell me, tell me) [Chorus] My nigga, what's it gon' be? G-Wagon or de Bentley? The gyaldem riding with me I no fit, die for nothing My nigga, what's it gon' be? G-Wagon or de Bentley? The gyaldem riding with me I no fit, die for nothing [Verse 2] Ahn, ahn, make you know say Anything wey you do, dem must commentate (I can't come and kill myself) So anything wey I dey do I dey try to dey do am my way (I can't come and kill myself) Plenty plenty plenty suffer wey we face Just to make sure money dey [Pre-Chorus] But my people dem go say I no want kpai, I no want die I no want kpeme, I want enjoy I want chop life, I want buy motor I want build house, I still want turn up Tell me, tell me [Chorus] My nigga, what's it gon' be? G-Wagon or de Bentley? The gyaldem riding with me I no fit, die for nothing My nigga what's it gon' be G-Wagon or de Bentley The gyaldem riding with me I no fit [Verse 3] Different things dem happening Schemes and packaging In a one night, four shows I'm juggling Flow like the ocean, my boat I'm paddling Shout out Shina Peller, that's my bro, my family Frozen chains When it comes to money, I dey concentrate Make I tell you straight, you are not my mate If you be commission, I be head of state [Pre-Chorus] But my people dem go say I no want kpai, I no want die I no want kpeme, I want enjoy I want chop life, I want buy motor I want build house, I still want turn up Tell me, tell me [Chorus] My nigga, what's it gon' be? G-Wagon or de Bentley? The gyaldem riding with me I no fit, die for nothing My nigga what's it gon' be? G-Wagon or de Bentley? The gyaldem riding with me I no fit, die for nothing [Refrain] Oluwaburna Ye Ye, Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye, ehn-ehn, Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye, ehn-ehn, Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye, ehn-ehn, Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye, ehn-ehn, Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Tłumaczenie
Brak

Najnowsze teksty piosenek

Sprawdź teksty piosenek i albumy dodane w ciągu ostatnich 7 dni