Burna Boy - Spiritual - Tekst piosenki, lyrics - teksciki.pl

Rap

Tekst piosenki
[Hook] I no dey find their trouble I no dey find their trouble I no dey find their trouble I just dey face my hustle See, when you start them go yinmu Then them go start to dey love you Ahh, ahh, ahh, ahh, spiritual, highly spiritual Ooh, ooh, ooh, ooh, spiritual, highly spiritual [Verse 1] Omo I don tire, tire, tire, tire Tell them no, me nuh holding back See I fit wire, wire, wire, wire All the money wey dey my bank Just to show you that I'm for real You know its not hard to find me I been on the road and men are slow down But I run with the program [Pre-hook] Said all my people spiritual Ori won kpe Ta ba wole Je ko wo wa pe Said all my people spiritual Ori won kpe Ya ba wole JE ko wo wa pe [Hook] I no dey find their trouble I no dey find their trouble I no dey find their trouble I just dey face my hustle See, when you start them go yinmu Then them go start to dey love you Spiritual, highly spiritual Ooh, ooh, spiritual, highly spiritual [Verse 2] Girl a whine 'pon me, uh Me Shine like a diamond ring Them go dey never shine pon by me Girl you know say man a Real stylist Dem never seen a style like this, uh The girl wanna have my kids, uh She wan' live her life like this 'Cause she know say everything nice and crisp [Pre-hook] Said all my people spiritual Ori won kpe Ta ba wole Je ko wo wa pe Said all my people spiritual Ori won kpe Ta ba wole Je ko wo wa pe [Hook] I no dey find their trouble I no dey find their trouble I no dey find their trouble I just dey face my hustle See, when you start them go yinmu Then them go start to dey love you Spiritual, highly spiritual Ooh, ooh, spiritual, highly spiritual
Tłumaczenie
Brak

Najnowsze teksty piosenek

Sprawdź teksty piosenek i albumy dodane w ciągu ostatnich 7 dni