Tekst piosenki
[Intro] Mmmmh Yeah yeah [Chorus] Fine like Omotola She get money like Otedola She wan get motor now She no dey find anybody wey dey control her Say she be foreigner , these days she don dey popular She say she no get no time for me now She no dey answer when I am calling her [Post-Chorus] Baby show me what you can do If I light your candle Shey you go gon fit tando Make i show you what I can do As long as you come through I go give you bamboo now Baby your body dey for my eye x2 [Verse] Girl you know you sey you ah murder them you are real killy killy(El chapo) Girl ebe you be the talk of the town really really Girl everybody dey look when you enter the building Tell me what to do; girl I am for real Girl I've been scheming, plotting, planning... Fuck a plan A, move to plan B Cum many times are perfect timings And you should take a chance and try me It should be pon me that you are whining No other girl can satisfy me Girl me and you could be vibing But you keep playing these games and hiding [Chorus] Fine like Omotola She get money like Otedola She wan get more dollar She no dey find anybody wey dey control her Say she be foreigner , and these days she don dey popular She sey she no get time for me now She no dey answer when I am calling her [Post-Chorus] Baby show me what you can do If I light your candle Shey you go gon fit tando Make I show you what I can do As long as you come through I go give you bamboo now Baby your body dey for my eye x2 Fine like Omotola, like Omotola Get money like Otedola ehh, like Otedola (x2)
Tłumaczenie
Brak

Najnowsze teksty piosenek

Sprawdź teksty piosenek i albumy dodane w ciągu ostatnich 7 dni