Burna Boy - Killin Dem - Tekst piosenki, lyrics - teksciki.pl

Rap

Tekst piosenki
[Intro: Zlatan] Abulabulaluelu Gbe body eh Abulabulalua It’s Kel P vibes Abulabulalo, Zlatan [Chorus: Burna Boy] This year we killing them sha Because I swear God the vibe go killy dem kpa Ruff ruff ruff, we go dey wound dem like that Oga boss make I no be abeleja Je o mo Popopo popopo popopo popopo popopo po po Gbe body e, po grrrrrrr Gbese gbese, gbe soul e Eh eh grrrrrrr Gbese gbese [Verse 1: Burna Boy] Jojo kijo jo Make you no dey filo kulo lo Jolo mi jolo Where the money, where the money nana nana, ahn ahn [Pre-Chorus: Burna Boy] Won ni elo ni, elo niii We making money rush rush like indomie indomieee Ah, suppose gety awardy, my Lordyyy Baby sho mo Giuseppe Zanotti, Zanottiii ah Je o mo [Chorus: Burna Boy] Tear when killing them sha Because I swear God the vibe go killy dem kpa Ruff ruff ruff, we go dey wound dem like that Oga boss make I no be abeleja [Verse 2: Zlatan] You are not Ayefele, so what’s your excuse? It is my time there’s nothing you can do Oya gbese bi eni to de fe ja Kung Fu Ibile ibile mo wo le de, other rappers sonu Oya, who dey, who dey who dey who dey Zlatan Ibile, Burna l'ewon lere Won m’ogun l’efo won lon mu mi sere Won gun yan mi kere nisin mo fimu won fan fere Oya, Halle, Hallelujah Rap mi n ta lenu se bi ti suya Ma je ko ya e lenu tin ba lo ra Beamer Able God lasan legbo te lo n shiver Ekule lo so fun toko toko Mo ti wole ko ma needi kon dibo Kapaichumarichupako, eruku ni mo ba to Mo gbe Zanku wole, mo ni ko fade Shaku Shaku [Chorus: Burna Boy] Tear when killing them sha Because I swear God the vibe go killy dem kpa Ruff ruff ruff, we go dey wound dem like that (we go dey wound them like that) Oga boss make I no be abeleja [Verse 3: Burna Boy] Yenyen o, yenyen o Back in the days dem dey use me do yeye o yeye o What’s on my wrist, on my neck e be Dia o, Dia o I no dey look Uche, I dey denge o, pele o ahn ahn [Pre-Chorus: Burna Boy] Won ni elo ni, elo niii We making money rush rush like indomie, indomieee Ah, suppose gety awardy, my Lordyyy Baby sho mo Giuseppe Zanotti, Zanottiii ah Je o mo [Chorus: Burna Boy] Tear when killing them sha Because I swear God the vibe go killy dem kpa Ruff ruff ruff, we go dey wound dem like that (we go dey wound them like that) Oga boss make I no be abeleja [Outro: Burna Boy] Tear when killing them sha It’s STG If i reason you, you go follow am oo
Tłumaczenie
Brak

Najnowsze teksty piosenek

Sprawdź teksty piosenek i albumy dodane w ciągu ostatnich 7 dni