Burna Boy - Dangote - Tekst piosenki, lyrics - teksciki.pl

Rap

Tekst piosenki
[Intro] Dangote, Dangote Dangote still dey find money o No level No level It’s Kel P Vibes [Chorus] Dangote, Dangote Dangote still dey find money o I no dey, I no dey I no dey sleep on the money o Who I be? Who I be? Wey make I no go find money o I no dey send anybody o Me I dey hustle gan gan [Bridge] Choko Make you hustle, ma lo go I no be olodo, I no be bolo Wo Omo to ba lo fuck up I go show you my colour Shey wan ro pe mi o l'opolo Emi gan gan mo yan wan lopolo The matter plenty Enu mi ole so tan Oh no no o Make una listen well well [Verse 1] When I dey strive and I dey hustle Wetin I dey find? Kaluba I dey find When I dey move from place to place Wetin I dey find? Na the dollar I dey find And I don do yes yes Yes yes And many people don tell me No no No no Moni lati lowo o Odi don don Tori iya mi o bi mo odoyo Is it because I dey do am for love If I get cash I go jaiye lokpopo I go give you cash, I go be your sponsor Mo ni iya mi o bi mo odoyo Is it because I dey do am for love If I get money, you go know o Still I go hustle till thy kingdom come Because because [Chorus] Dangote, Dangote Dangote still dey find money o I no dey, I no dey I no dey sleep on the money o Who I be? Who I be? Wey make I no go find money o I no dey send anybody o Me I dey hustle gan gan [Bridge] Choko Make you hustle, ma lo go I no be olodo, I no be bolo Wo Omo to ba lo fuck up I go show you my colour Shey wan ro pe mi l'opolo Emi gan gan mo yan wan lopolo The matter plenty Enu mi ole so tan Oh no no o [Verse 2] Emi gan gan lo mo ton so Abi you forget say I be the gorgon Mo man korin gongon lori gangan Mo man korin gongon lori gangan Bere lowo Kel P Tori owun gongon lolu gangan Bami lu gongon yen Dangoteeeee Dey find money ro ro Dey find money ye ye Find money no no Who I be to come dey sleep oh no Come dey sleep ye ye Mo ni Ji Masuun [Outro] Alakija dey find money Dangote dey find money o Otedola dey find money Why me no go find money o Ah ahn find money Adeleke dey find money o Adenuga dey find money Why me no go find money Find money, Find moneyyyyyy... Why me no go find money
Tłumaczenie
Brak

Najnowsze teksty piosenek

Sprawdź teksty piosenek i albumy dodane w ciągu ostatnich 7 dni