Burna Boy - Collateral Damage - Tekst piosenki, lyrics - teksciki.pl

Collateral Damage

Burna Boy

African Giant

75

Rap

Tekst piosenki
[Hook] Ambassador go dey chop And Governor go dey chop And President go dey chop If dem say make we jump we go jump Ambassador go dey chop And President go dey chop And Governor go dey chop Dem dey say make we jump we go jump [Verse 1] No be for here wey dem born Jesus ehee My country problem e pass Jesus Because na we be our own problem ehee Na who go come reason well? [Hook] Oya dey there ooo Ambassador go dey chop And Governor go dey chop And President go dey chop Dem dey say make we jump we go jump Some people go somersault Dem go dey get headache no go drink panadol Meanwhile president go dey chop And Governor go dey chop [Verse 2] Na who,na who dey here? Money dey here The Thiefi thiefi come major Wey make the suffer come dey here? Suffer yapa mukutun, brukutum Wey dey make people sukun Tukutum, won ni inu won o dun Brukutum, suffer yapa mutukum The people do you well well And dem dey laugh you well well And dem dey see as e deh sele Them sef dey flenjor well well Yeah, yeah ooh [?] My people suffer well well Police dey slap here well well Hungry dey wire dem well well Oluwa oluwa oluwa ooo [Hook] Ambassador go dey chop And Governor go dey chop And President go dey chop Dem dey say make we jump we go jump Some people go somersault Dem go dey get headache no go drink panadol Meanwhile president go dey chop And Governor go dey chop [Verse 3] My people serve they fear too much We fear the thing we no see One day all of us go die We always get reason to fear Fight for your right o you go to fear Police go slap you,you go to fear Fight for your pikin dem no go to fear You go to fear fear fear [Hook] Ambassador go dey chop And Governor go dey chop And President go dey chop Dem dey say make we jump we go jump Some people go somersault Dem go dey get headache no go drink panadol Meanwhile president go dey chop And Governor go dey chop
Tłumaczenie
Brak

Najnowsze teksty piosenek

Sprawdź teksty piosenek i albumy dodane w ciągu ostatnich 7 dni