Burna Boy - Anybody - Tekst piosenki, lyrics - teksciki.pl

Rap

Tekst piosenki
[Intro] Eheeenn, Ehennnn Gbese Ehennn, Ehennn [Verse 1] I don' charge my energy, I no get time for no enemy Tori pe won le tomi Nothing wey person never see Omo nothing wey person never see Forgeti, I say fashi [Refrain] Money soonest spending Je kawon padi eh jen be I dey kaku dey gbese Jejeli jeje jeje I been dey answer them yes sir Now na me dem dey answer yes sir Respect is reciprocal Even though una know say I special [Chorus] Anybody, wey no want to soji Anybody, wey no dey carry body Nack am something, ah ah Nack am something To ba ta fele, fele Nack am something [Verse 2] You won chop kpe you never work Shey Na because me sef I never talk I look you dey laugh you gon, gon, gon, gongongon I sha know say the time go come Omo I know say the time go come Wey you no go fit lie no more Omo omo, life na turn by turn Whether you like or not To ba ginger me, gbeskele go burst Ki gbe , je kan gbo oh [Chorus] Anybody, wey no want to soji Anybody, wey no dey carry body Nack am something, ah ah Nack am something To ba ta fele, fele Nack am something [Refrain] Money soonest spending Je kawon padi e jen be I dey kaku dey gbese Jejeli jeje jeje I been dey answer them yes sir Now na me dem dey answer yes sir Respect is reciprocal Even though una know say I special [Chorus] Anybody, wey no want to soji Anybody, wey no dey carry body Nack am something, ah ah Nack am something To ba ta fele, fele Nack am something [Outro] Gbese Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
Tłumaczenie
Brak

Najnowsze teksty piosenek

Sprawdź teksty piosenek i albumy dodane w ciągu ostatnich 7 dni