Burna Boy - African Giant - Tekst piosenki, lyrics - teksciki.pl

70

Rap

Tekst piosenki
[Chorus] Tell 'em Africa we don tire So here comes the African Giant Many, many people don't try ah But you can't test the African Giant Emi omo logo logo E no get person way me no know Making dem loko oh no Make you no dey do like otokoto [Verse 1] See nobody do it better‚ better than me Can't nobody do it better‚ check am and see I know say one day e go better‚ I go carry grammy Because anything wey better require planning E done be, e done bi o Nothing you can do Because God no go give you more than you can handle Na so dem mama go halla ‘ebelebe buo’ Na so dem papa go hala ‘ebelebe buo’ Ogododelugo chi chi (6x) Ele li le le oo [Chorus] Tell 'em Africa we don tire So here comes the African Giant Many, many people don try ah But you can't test the African Giant Emi omo logo logo E no get person way me no know Making dem loko oh no Make you no dey do like otokoto
Tłumaczenie
Brak

Najnowsze teksty piosenek

Sprawdź teksty piosenek i albumy dodane w ciągu ostatnich 7 dni