Burna Boy - 23 - Tekst piosenki, lyrics - teksciki.pl

13.08.2020

87

Rap

Tekst piosenki
[Intro] The music make me feel I be Jordan Now I understand why them say aiye gbon gan Nkan ti mori Olun mi o so tan (Woro si woro) [Chorus] The music make me feel I be Jordan (Woro si woro) (Koro ki koro) Now I understand why them say aiye gbon gan (O boy e plenty for my mind you go jisoro) Nkan ti mori Oloun mi o so tan Many, many listening Holy water pon my head and my feet (Jen ri owo loke) [Verse 1] Gongo aso Aye a gbo Don't gock on Then come dey doubt am So what's the jargon It's a mad one Roll a loud one Record my album Don't address anyone But rather I have And I've been working No go do like say I don't deserve am You fear me sef Me no fear no one [Pre-Chorus] Because the rhythm e plenty gani Please give me plenty money Hypocrite plenty gan Wey dey pretendi gan ni Let's just find them for me Them ah identical to the devil gan ni I dey see them Won po bi But emi kilokanmi I go be all I can be Oluwaburna ma pami [Chorus] (Woro si woro) The music make me feel like B Jordan (Woro si woro) (Koro ki koro) Now I understand why them say aiye gbon gan (O boy e plenty for my mind you go jisoro) Nkan ti mori Oloun mi o so tan Many, many listening Holy water pon my head and my feet Anyone try me Them go Gboro si gboro The music make me feel like B Jordan (Woro si woro) (Koro ki koro) Now I understand why them say aiye gbon gan (O boy e plenty for my mind you go jisoro) Nkan ti mori Oloun mi o so tan Many, many listening Holy water pon my head and my feet [Verse 2] Woihh Them ah talk what they can't prove What them can't prove Cos them want to taste out my food Gave you my food Then you talk say I chance you Try to pick a picker man up God pass you Feels like I'm coming from my angle Where your vibe at Come fuck up the cycle Come in circle Ain't no telling what I might do While you make me Make me beg that paper man slide through [Pre-Chorus] Because the rhythm e plenty gani Please give me plenty money Hypocrite plenty gan Wey dey pretend gan ni Let's just find them for me Them ah identical to the devil gan ni I dey see them Won po bi But emi kilokanmi I go be all I can be Oluwaburna ma pami [Chorus] (Woro,woro) The music make me feel I be Jordan (Woro si woro) (Koro ki koro) Now I understand why them say aiye gbon gan (O boy e plenty for my mind you go jisoro) Nkan ti mori Oloun mi o so tan Many, many listening Holy water pon my head and my feet Anyone try me Them go Gboro si gboro The music make me feel like B Jordan (Woro si woro) (Koro ki koro) Now I understand why them say aiye gbon gan (O boy e plenty for my mind you go jisoro) Nkan ti mori Oloun mi o so tan Many, many listening Holy water pon my head and my feet (Jen ri owo loke) [Outro] Gongo aso Aye a gbo Don't gock on Them come dey doubt am So what's the jargon It's a mad one Roll a loud one Record my album Don't address anyone But rather I have And I've been working No go do like say I don't deserve am You fear me sef Me no fear no one
Tłumaczenie
Brak

Najnowsze teksty piosenek

Sprawdź teksty piosenek i albumy dodane w ciągu ostatnich 7 dni